News / Events

Contact Us

Head Office:
312, Effurun Sapele Road
Effurun-Warri, Delta State
Nigeria
Tel; +234-807-5787222
Email: headoffice@icglobalmfb.com

 

 

I Be Oga" Account

Trainees and Apprentices’ account scheme specifically for youth empowerment and development.
Dis “I be Oga” account na for all we people wey dey learn work, so dat dem go fit gather small small money for we bank, wey dem go take start dem own business, wen dem don learn work finish.


WHO FIT GET THE ACCOUNT?

 

  • Dis account na for mechanics, hairdressers, tailors, welders, brick-layers, electricians’ carpenters, etc
  • We bank, IC-GLOBAL MFB go help una buy the tool and equipments wey una go take start una own business wen una don learn work finish.

 

 

HOW UNA GO TAKE OPEN DIS ACCOUNT

 

  • U go open savings account with only N500.00
  • U go dey put money for your account small small as u fit dey get the money

 

  • U go tell we bank the king tools and equipment you wan buy, and we bank go buy am for u
  • We bank, IC-GLOBAL MFB, go teach una how una go fit make money and keep money.

 

 

WORKABILITY OF “I BE OGA” ACCOUNT

 

  • One (1) month of grace before repayment starts
  • All apprentices must have at least a Six (6) months relationship with the bank.

 

  • Guarantees must include at least the apprentices’ boss and parents / guardian.
  • Maximum credit facility granted shall not exceed N250,000.00

 

Repayment period shall not exceed Six (6) calendar months.